nyama-nyama

  1. noun: Something wey dirty, dey unpleasant, dey messy or dey disorganized.
    • Na nyama-nyama yu dey talk.
    • Na only nyama-nyama she sabi cook.

Synonyms

  • jaga-jaga

Common misspellingsyama-yama, yamayama, nyamanyama, niama-niama, niamaniama
Scroll to Top