nyash

  1. noun: Na di part of person body wey déy below dia back, wey dey support dem wen dem siddon.
    • Di boy get big nyash.
    • Abeg no use nyash face me, in case yu mess.

Synonyms

  • ikebe
  • baka

Common misspellingsynash, nyansh, yansh
Scroll to Top