o

  1. sentence-final particle: Wetin dem dey use for end of sentence to add emphasis.
    • Dis food sweet o.
    • No forget yor key o.
    • Good evening o! Anybody déy here?

Scroll to Top