oboy

  1. noun: Na name wey dem dey use address boy or man.
    • Oboy, haw far?
    • Oboy, yu don chop today?
  2. interjection: Wetin dem dey use show surprise, excitement or frustration.
    • Oboy! See as yor motor fine!
    • Oboy! Things don cost o.

synonyms

  • omo

etymology

Na from di English phrase oh boy.

Scroll to Top