oda

  1. pronoun: Wetin dem dey use refer to persin or something wey different from wetin dem don mention before, or from wetin dem don sabi already.
    • Bring di oda one.
    • Make I go meet my oda sister.

Synonyms

  • anoda

Antonyms

  • same
Scroll to Top