odeNoun noun: Word wey dem dey use refer to person wey be mumu, dey slow, or no get sense. Di guy just dey do like ode. Ode! Yu no sabi anything. Synonyms olodo mumu Etymology Na from di Yoruba word ode.