- noun: Na supernatural power wey people believe sey go protect dem from physical harm.
- Di guy waká enter bush with boldness, like sey na odeshi dey cover am.
- Di cult boys get odeshi, so di bullet no fit enter dia body.
Etymology
Na from di Igbo word odeshi wey mean “e no dey leak”.