oga

  1. noun: Na di name wey we dey call persin wey get authority pass us, or persin wey we want dey polite to, or wey we want show respect.
    • Oga want make dem submit di report before today end.
    • Oga, abeg, yu fit direct us go di nearest bus stop?

Synonyms

  • chairman

Etymology

Na from di Yoruba word oga.

Scroll to Top