- noun: Na pikin wey dey quick die after dem born am, kon come back again to di same woman wey born am.
- Dat pikin na ogbanje. Dem don bury am three times.
- Dem carry ha gó babalawo becos she just dey born ogbaje.
Etymology
Na word from Igbo language wey mean evil spirit.