ogbeni

  1. noun: Na informal and sometimes rude way to call person wey yu no sabi im name.
    • Ogbeni, haw far?
    • Ogbeni calm down. No dey shout for here.

Etymology

Na from di Yoruba word ogbeni wey mean man.

Scroll to Top