ogbonge

  1. adjective: Wetin dem dey use describe sometin or persin wey dey original, top-notch or impressive.
    • Dis na ogbonge car. E no go disappoint yu.
    • My papa na ogbonge mechanic.

synonyms

  • Better
  • Correct

Scroll to Top