Ogbono

  1. noun: Na Naija soup wey dem use seed of African mango make.
    • She use stockfish and bush meat cook di ogbono.
    • I no too like ogbono soup. E too dey draw.
Scroll to Top