ogogoro

  1. noun: Na alcoholic drink wey, to make am, dem dey distill palm wine.
    • Di man don drink too much ogogoro. Na wai he dey misbehave.
    • Dem dey sell correct ogogoro for dat junction.

Scroll to Top