ojuju

  1. noun: Na spirit, ghost or sometin wey dey make persin fear.
    • Children for di village dey fear sey ojuju dey waka around for midnight.
    • Ayo no fit go room. She say ojuju dey der.

Scroll to Top