ojuju

  1. noun: Na spirit, ghost or something wey dey make person fear.
    • Children for di village dey fear sey ojuju dey waka around for midnight.
    • Ayo no fit gó room. She say ojuju dey der.

Scroll to Top