okpaNoun noun: Na dish wey originate from eastern Nigerian wey dem dey make with bambara nut. I chop okpa dis morning, and I neva hungry since. Di okpa wey I buy today no sweet like yesterday own. Common misspellingsopa, opka