- noun: Clothes wey dem don use before, want kon sell am again.
- Yu no go know sey dis jeans na okrika.
- Okirika clothes don cost pass brand new nowadays .
synonyms
- tokunbo
- bend-down-select
etymology
Dis word come from Okrika, di name of one town for Naija wey dey popular for im port, becos dem bin dey import plenty secondhand clothes thru di port.