okrika

  1. noun: Clothes wey dem don use before, want kon sell am again.
    • Yu no go know sey dis jeans na okrika.
    • Okirika clothes don cost pass brand new nowadays .

Synonyms

  • tokunbo
  • bend-down-select

Etymology

Dis word come from Okrika, di name of one town for Naija wey déy popular for im port, becos dem bin dey import plenty secondhand clothes through di port.

Common misspellingsokirika
Scroll to Top