olofofoNoun Word noun: Na persin wey like to dey do amebo. I no fit tell dat babe my secret. She be olofofo. Dat guy na olofofo. He sabi everybody gist for awa street. Synonyms amebo Etymology Na from di Yoruba word olofofo.