olokpa

noun: Na police or persin wey dey enforce law.

  • Abeg do yor seat belt make olokpa no arrest us.
  • Olokpa carry everybody wey go dat party.
  • No let olokpa catch yu for dat area.

    Etymology

    Na from di Yoruba word olópàá.

    Scroll to Top