noun: Na police or person wey dey enforce law.
- Abeg do yor seat belt mek olokpa no arrest us.
- Olokpa carry everybody wey go dat party.
- No let olokpa catch yu for dat area.
Etymology
Na from di Yoruba word olópàá.
noun: Na police or person wey dey enforce law.
Na from di Yoruba word olópàá.