omo

  1. interjection: Wetin dem dey use show sey dem don shock, confuse or déy happy.
    • Omo! I no sabi wetin I go do.
    • Omo! Man City don score!!

Etymology

Na Yoruba language dis word from come. Di Yoruba word na ọmọ wich yu fit translate as pikin.

Scroll to Top