omugwo

  1. noun: Na traditional postnatal care practice wey be sey di mother or mother-in-law of woman wey just born go come stay with di woman, mek she help take care of di woman and ha new pikin.
    • My mama come UK for omugwo.
    • Awa neighbor no déy around. She gó do omugwo for ha pikin.

Etymology

Na from di Igbo word  ọmụgwọ.

Scroll to Top