- noun phrase: Na motor wey dey carry passenger with plan to rob or to harm dem.
- Na for Yaba I enter one chance.
- Any bus wey no get number plate na one chance.
- noun phrase: Na wahala wey persin no fit quick komot.
- If yu borrow money from dat loan app, yu don enter one chance be dat.
- As soon as I collect dat job from di client, I sabi sey na one chance I enter.
Synonyms
- gbege
- wahala