orobo

  1. adjective: Wetin dem dey use describe person wey get body.
    • Di orobo man dance pass yu. Shame suppose catch yu.
    • Dat yor sister wey be lekpa don turn to orobo.
  2. noun: Person wey get body.
    • Small money enter yor hand, yu don turn orobo.
    • I no want chop too much mek I no turn to orobo.

Synonyms

  • orobokibo

Antonyms

  • lekpa

Etymology

Na from di Yoruba word ròbò.

Scroll to Top