oshey

  1. interjection: Expression wey dem dey use create hype around persin or something.
    • Oshey! See fine girl!
    • Oshey! Na yu dey run things for dis area.
    • Oshey! We don land for Lagos.

Etymology

Na from di Yoruba phrase o sé wey mean thank you.

Scroll to Top