otondo noun: Wetin dem dey call persin wey be newbie or novice. Otondo! Come dis side for yor orientation. Tell di commandant sey all di otondo-dem don gather for field.