otumokpoNoun noun: Na object wey get juju for inside. Dem say di man dey use otumokpo grow im business. Persin wey no know me wen I dey hustle go think sey na otumokpo I use take hammer. Etymology Na from di Igbo word ọtụmọkpọ.