- interjection: Na hortative modality wey we dey use signal to persin or people wey we dey talk to, to do something wey we want mek dem do.
- Oyah, mek we dey gó!
- Yu don finish? Oyah come dis side.
- Oyah! Mek all of una siddon for floor.
| Common misspellings | oya |