oyah

  1. interjection: Na hortative modality wey dem dey use signal to person or people wey dem dey talk to, sey mek dem do something.
    • Oyah, mek we dey gó!
    • Yu don finish? Oyah come dis side.
    • Oyah! Mek all of una siddon for floor.

Common misspellingsoya
Scroll to Top