oyiboNoun noun: na white person or person wey be foreigner. Dat oyibo woman sabi speak Yoruba well-well. Na oyibo people style yu dey do so.