papa noun: Parent wey be man, or wetin persin dey call man wey dey old enuf to born am, becos dem go like show respect. Na my papa be dat. Im papa dey come. Synonyms paale