papaNoun noun: Parent wey be man, or wetin person dey call man wey déy old enough to born am, becos dem go like show respect. Na my papa be dat. Im papa dey come. Synonyms paale