park wellExpression Idiom idiom: Wetin we dey use tell person sey mek dem behave. Bros, park well. No talk to me anyhaw. Madam, park well before I woze yu.