pikin

  1. noun: Chinkili person wey dem just born, or person wey neva mature.
    • My pikin don go school.
    • E don tey wey I see yor pikin.
  2. noun: Mature person wey dey do like small child.
    • Femi na pikin. Im no sabi hustle.

Etymology

Na Portuguese language dis word from come. Di Portuguese word na pequenino wey yu fit translate as chinkili.

Scroll to Top