priceVerb verb: Na to tell person sey make dem komot money for dia market wey yu go like buy. Di guy talk sey di shoe na ₦8k, but I price am to ₦4k. No price my market if yu no want buy.