pure water noun: Na drinking water wey dem package inside plastic sachet. Abeg buy me two sachets of pure water. Dem dey sell cold pure water for dat junction.