put ear for ground

  1. idiom: Na to listen careful-careful to wetin persin dey talk.
    • Mek yu put ear for ground. Dem fit announce di result anytime.
    • If yu want sabi wen job go open, put ear for ground make dem no pass yu.

Scroll to Top