razz adjective: Wetin dem dey use describe something wey dey untidy, rough or something wey dey lack class. No dey behave razz for public. Try dey package small. Ada fine, but ha dressing dey razz. Synonyms bush locsal Antonyms package