reasonVerb verb: Na to think about, consider or understand something. Mek una reason di matter well-well before una decide. I want call yu, but I reason sey yu go déy office. I reason sey she no go like fufu. Synonym think