- noun: Wetin we dey use describe wen persin no get money.
- Sakpa don hold me. I no fit buy food now.
- I no fit follow una go club. Na sakpa hook me.
Etymology
Na from Yoruba. E mean sey to run.
Common misspellings | sapa, sapka |
Na from Yoruba. E mean sey to run.
Common misspellings | sapa, sapka |