- noun: Wetin dem dey use describe wen person no get money.
- Sakpa don hold me. I no fit buy food now.
- I no fit follow una go club. Na sakpa hook me.
Etymology
Na from Yoruba. E mean sey to run.
| Common misspellings | sapa, sapka |
Na from Yoruba. E mean sey to run.
| Common misspellings | sapa, sapka |