sapa

  1. noun: Wetin we dey use describe wen persin no get money.
    • Sapa don hold me. I no fit buy food now.
    • I no fit follow una go club. Na sapa hook me.

Etymology

Na from Yoruba. E mean sey to run.

Scroll to Top