- adverb: Wetin dem dey use describe something wey person dey do with poise.
- Di babe dey waká selense. She no even send una.
- adjective: Wetin dem dey use describe something or person wey posh.
- Dis yor pikin selense o. E go fit chop fufu?
- Oyinbo people no sabi do legwork. Dia own dance na selense.