sense no go kill yu

  1. idiomatic expression: Wetin dem dey use talk sey person déy clever.
    • As yu talk dat thing, I just laugh. Sense no go kill yu.
    • Yu don use style skip work again. Sense no go kill yu o!

Synonyms

  • yu too sabi
Scroll to Top