sey

  1. subordinating conjunction: Wetin dem dey use connect dependent clause to independent clause. E dey introduce reported speech or factual content clauses.
    • She talk sey mek I do all-back.
    • Yu happy sey class don finish?
    • Dem talk sey mek I no dey worry, sey everything go dey okay.

Common misspellingssay, sei, se
Scroll to Top