shaParticle discourse particle: Wetin dem dey use add emphasis for sentence. Yu sabi dance sha! Dem finish work sha. discourse particle: Wetin dem dey use caution person. Sha no try dat nonsense with me again. Yu fit use my phone but mek e no spoil sha.