shalaye

  1. verb: Na to explain something pass wetin dey necessary or helpful.
    • Abeg just do wetin I tell yu. No dey shalaye.
    • Di guy shalaye for police taya but dem still no release am.

Etymology

Na from di Yoruba word shalaye.

Scroll to Top