shalayeVerb verb: Na to explain something pass wetin déy necessary or helpful. Abeg just do wetin I tell yu. No déy shalaye. Di guy shalaye for police tire but dem still no release am. Etymology Na from di Yoruba word shalaye.