shebi

  1. interrogative particle: Wetin we dey use turn statement to yes-no question.
    • Shebi we don agree sey I go pay tomorrow?
    • Shebi yu go fit finish di work today?

synonyms

  • abi
  • shey
Scroll to Top